Ein sex anaa gender | female |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Gertrude Araba Esaaba Torkornoo |
Name wey dem give am | Gertrude |
Family name | Torkornoo |
Ein date of birth | 11 September 1962 |
Place dem born am | Cape Coast |
Languages dem dey speak, rep anaa sign | English, Fante |
Ein occupation | judge, author |
Position ehold | Justice of the Supreme Court of Ghana, judge |
Work location | Accra |
Gertrude Araba Esaaba Torkornoo (dem born am 11 September 1962) be Ghanaian judge den author. Formerly a judge of the Appeal Court, dem nominate am as Supreme Court Judge for November 2019 insyd wey dem vet am for 10 December 2019 insyd.[1] Dem swear am in for 17 December 2019 insyd.[2] Na she be one of de first Justices for de Commercial Division for de High Court wey na she be active for de core reform agenda insyd den activities for de Judiciary den Judicial Service for Ghana since 2005. Dem nominate am for de office of Chief Justice for April 2023 insyd make she replace Justice Kwasi Anin Yeboah wen he retire as Chief Justice for May 24, 2023.[3]